
GEEROH'S Box
Hosted by
Education
Una welcome to GEEROH'S Box馃槝 The confirm podcast wey u need馃拑 We dey here to dey give una all the ogbonge infomate wey u need to learn about life, love, health, relationship, marriage and even business. So dey listen to us on Saturdays bcos na steady infomate na we dey carry come on how to better ur life better. U fit even follow me on Instagram@geeroh_b Or drop whatsApp message on 07063622626 in case u get any question, opinion or even suggestions. GEEROH'S Box Support this podcast: https://anchor.fm/gift-oba/support
Episodes
How To Build The life Wey You Love
Most of us today find ourselves for where we no expect because of the way the country be, some don even forget their dreams and the ones wey...PlayShareMARRIAGE: Finding MR or MRS
Instead make you find soulmate find your missing part, person wey go complete and compliment you.Remember say wetin you no fit collect for m...PlayShareRELATIONSHIP: Shey Cheating Good For Relationship?
Some people (Single) talk say cheating dey help dem fit know &choose which partner dey okay for dem to settle with, and odas say(married) e ...PlayShareLIFE: Your Money馃挵Or Your Life
Money sweet, e good,e dey important,na d only tin wey fit carry you go anywhere for this world but e no fit bring u back or replace u wey be...PlayShareLIFE: Why me馃(wetin to do)
Dis na question wey every1 don reason either na say no work, health mata,failed marriage,wen person wey u love die& many more. But d tin na ...PlayShare